LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

ASHIYANDE

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Daz what I'm talkinbouut youknowamsaying
Yea
After many years, finally here
I chop all the pain, na him kill my fear
Wear my JBL, waka pass them
Train my mind daily like fighter for arena
They go lock gate, I follow fence enter.
All o them dey craze
Craze
It's too late to fail
Fail
If you see my bae
Bae
Ashiyande
De
De
De
I no come joke
Joke
Joke
Joke
Ana asi ndo
Ndo
Ndo
Ndo
U sabi the Koko
Ko
Ko
Always on the Goal
Goal ooo
Go Goo
Goal ooo
Goal ooo
Go Goo
Goal ooo
Goal ooo
Go Goo
Goal ooo
Goal ooo
Go Goo
I no fit to settle for less o
If e no reach hundred I no dey collect
Watch your mouth o, no disrespect
Wetin I deserve na him I go get o
All o them dey craze
Craze
It's too late to fail
Fail
If you see my bae
Bae
Ashiyande
De
De
De
I no come joke
Joke
Joke
Joke
Ana asi ndo
Ndo
Ndo
Ndo
U sabi the Koko
Ko
Ko
I'm always on the Goal
Go Goal
Go Goal
Go Go
Go Goal
Go Goal
Go Goal
Go Goal
Go Go
Go Goal
Go Goal
Go Go
I no fit to settle for less o
If e no reach hundred I no dey collect
Watch your mouth o, no disrespect
Wetin I deserve na him I go get o
All o dem dey craze
It's too late to fail

WRITERS

Winner Aniekwena

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence