For God 's highly exalted his name
And given Him a name above every name
At the mention of the name
I hear say boyfriend fail you
And girlfriend betray you
I hear say Babalowo fail you
E get one name wey no fit to fail you
Na the name wey dey make way
Oya dance to the one name
Comot crown for the one name
Na the name wey dey save lives
E go clear like the blue sky
Yugo see am with ya two eyes
I hear say doctors may fail
I put my eye on the prize
Na the name wey dey make way
Oya dance to the one name
I go rap for the one name
Na the name wey dey save lives
When e show e go clear for your eye
You go see am with your real eye
Hallelujah to the Most High
Everyday we're singing hallelujah
Catch me rapping and clapping and shouting to the Glory of the name of the one that was crucified
I told my guys we're living twice