How many nights, my candle burn
All of my weight, I carry on
No let my wine touch ground
And if door no open for me
My drive is a wrecking ball
Cause I know they all see me
But I swear dem no go talk
The pressure dey cause migraine
But e no fit to kill my spirit
E no fit to quench my flame
And e no fit to pause my tape
with my feet rooted in sand
And my head up to the sky
As these tears roll down my eye
With my feet rooted in sand
And my head up to the clouds
As these tears roll down my eyes
My peace in solitude, I find
My peace in solitude I find
Say my charger, na follow come
With my ten toes, wey I waka come
From Choba down to mile one
My charger, na follow come
With my ten toes, wey I waka come
From choba down to mile one
The pressure dey cause migraine
But e no fit to kill my spirit
E no fit to quench my flame
And e no fit to pause my tape
with my feet rooted in sand
And my head up to the sky
As these tears roll down my eye
With my feet rooted in sand
And my head up to the clouds
As these tears roll down my eyes
My peace in solitude, I find
My peace in solitude, I find