By Dede Uk feat. Mr. Frankey
Na na na ehhh (Dikoderbeatz)
Many people dey wonder... Na na na ehhh
Why black skin just dey... Shine ah nah ehhh
I go blow our trumpet... Pana na ehhh
From Nigeria to Ghana-na ehhh
They just dey wonder... Na na na ehhh
Why our black skin dey... Shine ah nah ehhh
We go blow our trumpet... Pana na ehhh
From Nigeria to Ghana-na ehhh
One time three gbosa for the Black skin gal,
I dey sing, I dey sang, I dey Zugulungu Zang
I love Black skin, I love Black skin,
If you dey bleach your skin eeh
Na why dem tell you to dey shut up (ahhh)
You dey waka, you dey pumpous, you dey pumpous..
Bleaching your skin to comot the
Melanin is not the option,
But you wan be like white man,
But you dey spoil een handwork,
I want to put your hands in the air and do the…
No de feel like your mates don glooow now
Our black skin color is so beautiful
Think about the African Queens
And African Kings with their magical skin
African Queens and African Kings
With their magical skin, black is the beauty —
People dey wander... Na na na eeh
Why Black skin just dey... Shine ah na eehh
We go blow our trumpet... Pana na eeh
From Nigeria to Ghana-na ehhh
Why our Black skin dey... Shine ah na eehh
We go blow our trumpet... Pana na eeh