It’s Dede UK link up big time Snowbell yeah… (yeah yeah…)
I’ve got Nike’s on my feet, but it’s fake yeah.
I’ve got gold chains on my neck, but it’s fake yeah.
I’ve got Louie then Versace man I wear it all
I’ve got Rollie I’ve got dark shades but it’s fake yeah.
La la la la la la la la la la
I no dey shame oo, all I wear is fake oo
My Gucci, Fendi, Golden chains, all na fake oo
If I lose ‘em I go buy another fake oo
Na person wey don chop una go oppress oooo
Ice on my neck is an ice block
Na mumu dey go boutique, if u like, ask Chalee Snowbell
Fifty bands on a golden chain, nigga that's my house rent!
Step on my shoes, brush it, clean it, then I'll call it a day
I no dey shame oo, all I wear is fake oo
My Gucci, Fendi, Golden chains, all na fake oo
If I lose ‘em I go buy another fake oo
Na person wey don chop una go oppress oooo
Fendi. Gucci. Versace. I want two
Got Rollie. It’s golden - abochi I will take two!
A thousand bucks on a jeans, oh, what that be the price of a land man!
My whole salary on a silver ring? Nigga I’m not a mad man!
I no dey shame oo, all I wear is fake oo
My Gucci, Fendi, Golden chains, all na fake oo
If I lose ‘em I go buy another fake oo
Na person wey don chop una go oppress oooo
No go dey do pass yourself oo!
You go borrow money to buy designer
Who you wan impress? Hello?!?!
Dede UK done talk finish… everybody get out! Mad!!