LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Going Through a Lot

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Dede UK

Mad oo

I'm going through a Lot
Like Nwunye Lot
Even for my Garri, I put a pillar of Salt,
I've suffered a Lot
Just Give me milk and malt
My eye dey turn, I said I'm going through a Lot.

Through a Lot
I said I'm going through a Lot
Through a Lot
My eye dey turn, I said I'm going through a lot

Pour me Water I said I'm going through a Lot
Give me money I said I'm going through a Lot
Ee no dey funny I said I'm going through a Lot
Through a lot, I said I'm going through a Lot

Verse
cunty logo
O kwa I na go
U tell me no be the money
Wey u dey follow
Wherever u go
Sapa go follow
cs u dey call me this morning
My aza zero
Zero aahh

Wetin man go do, Wetin Wetin man go do ahh
Sapa ee Don do, Sapa, Sapa, ee Don do eeh,
Wetin man go do, I say wetin man go do eeh,
Sapa ee Don do, Sapa, Sapa ee Don do ehh

Pour me water I said I'm going through a lot
Give me money I said I'm going through a Lot,
Ee no dey funny, I said I'm going through a lot..
Through a lot I said I'm going through a lot

I'm going through a Lot
Like Nwunye Lot
Even for my Garri, I put a pillar of Salt,
I've suffered a Lot
Just Give me milk and malt
My eye dey turn, I said I'm going through a Lot.

Through a Lot
I said I'm going through a Lot
Through a Lot
My eye dey turn, I said I'm going through a lot

Pour me Water I said I'm going through a Lot
Give me money I said I'm going through a Lot
Ee no dey funny I said I'm going through a Lot
Through a lot, I said I'm going through a Lot

Pour me Water I said I'm going through a Lot
Give me money I said I'm going through a Lot
Ee no dey funny I said I'm going through a Lot
Through a lot, I said I'm going through a Lot

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc., Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language