Come and see Girl I wan Carry as my wife,
O girlie wey me i jam, my Liverpool
I go score like Salah, no be here seh seh
Cos i'm putting the grind to marry her, I no be Geh Geh
Girl I love the food you cook,
My family, my friends, dem a love the things you do
Achalugo m oooo, I mara obi m oooo
Me and you Together forever
Her Bride price, No Remain
Na Our wife, Our Wife, Our Wife ooo
Na Our wife, Our Wife, Our Wife ooo
Na Our wife, Our Wife, Our Wife ooo
Na Our wife, Our Wife, Our Wife ooo
She dey cook, She dey clean
She’s my life, She’s my Pride,
She be girliee wey dey do me
If I wan dey reason am, m koo (yeah yeah)
Girlie wey dey sweet pass butterscotch
Girlie wey I meet for Porthacourt
Na she be the reason I dey ponder cos
I wan telli these boys na my wife
Her Bride price, No Remain
Na Our wife, Our Wife, Our Wife ooo
Na Our wife, Our Wife, Our Wife ooo
Na Our wife, Our Wife, Our Wife ooo
Na Our wife, Our Wife, Our Wife ooo