LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Sexc

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
SEXC
Written by Dede UK
Produced by Dikoder Beatz

Friday Night to Saturday morning
I be on my phone all the day & night Longii
I be chilling here with my homies
Catblack (sweet) and Erica Youngin
Go down gal show me full working
South African queen, Noxxy Foxxy
Are you feeling me turni oni
BIKO Nye m ego, me I no get money.

Fine girl say she want,
But I no fit give am what she want
She dey do me the way wey she want
I dey beg am biko no be war

I wanna be SEXC
I wanna sip my Pepsi
I be chilling with my besties
Making all the gals dem, thirsty

I wanna be SEXC
I wanna sip my Pepsi
I be chilling with my besties
Making all the gals dem, thirsty

Girl You Know
I know
I be flexing on these n*****s
They know dey never know
But you know
Na me dey make ur head turnioniown

Too much money, I go make it... Yeah
To much dollars, I go spend it.. Yeah
You come with forming, I oxlade you.. Yeah
To much Cumming, U can’t fake it... Yeah

Too much money I go make it yeeaahh... Yea ahhh...
Baby, I will never leave u... Yeeaahh...
OH oh oh oh oh oh
Do re mi fa so so so

Fine girl say she want
But I no fit give am what she want
She dey do me the way wey she want
I dey beg am biko no be war

I wanna be SEXC
I wanna sip my Pepsi
I be chilling with my besties
Making all the gals dem, thirsty

I wanna be SEXC
I wanna sip my Pepsi
I be chilling with my besties
Making all the gals dem, thirsty

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual