LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Full Package Live Version

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
My girl dey butter my bread she dey sugar my tea
In the bed she Dey wear night t
Oh my God She Dey look so clean
Whenever adey loose myself - She be my peace !
Me mano odo o ɔno nso mame odo
Onim mpa so nkɔmɔ
Ne nsa no so bɔ o
2x

Chorus
African woman your love
Edey be me and I cannot resist
You too spice like Ghana jollof
E Dey sweet me and I always insist oo odo
Odo o

Second verse

My baby too good and bad for me
I like am like that
She do me vudu oh that thing dey be
She carry my heart away ,away
Far away
My babe
Aduane onim yɛ yɛ
Mpa so obu me dwɛ dwɛ
Ne bibia yɛ me fɛ fɛ
babe
Aduane onim yɛ yɛ
Mpa so obu me dwɛ dwɛ
Ne bibia yɛ me fɛ fɛ

Me mano odo ɔno mame odo o
Onim mpa so nkɔmɔ
Ne nsa no so bɔ o
2x

Chorus
African woman your love
Edey be me and I cannot resist
You too spice like Ghana jollof
You Dey sweet me and I always insist ooodo

WRITERS

YEBOAH DESMOND

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion