Ago punch poverty like Tyson
Ago rise if thousand pull me down
They wanna put a man down
I deserve the money crown
Ago punch poverty like Tyson
Where mi from nobody fi go school
If U no get money shoddies no go follow u
dem say no No -yes ,no -yes
That be why I want to win those money
Like Bill gates and celebrate
That be why I want to win those money
Like Bill gates and jubilate
When money no Dey and you are hungry
U go fi do things wey be naughty
3k)m 3ya nti me mpaeb) nyinaa ne s3
But when you are poor you are dead alive
I don’t wanna live and feel am dead
oh Baba make u no pass me by
If you get dough you be sugar daddy
And in this life adey fear poverty
And there’s no love ,wey Dey for the street
Nobody Dey for you my guy
Ago punch poverty like Tyson
Ago rise if thousand pull me down
They wanna put a man down
I deserve the money crown
Ago punch poverty like Tyson
Make u guide me from poverty
Make you guide me from poverty!