how I wan live this life,
And if I later geh money oo
I know one day I go leave this life...
Everyday of my life I have reason to have the patience
And at the same time you can never see me relent,
cos if I do how I want take care parent ,
And I can't build house without linted, ahh
I don't want to run I don't want to stop cos anno fit to lost,
if you want to know what I'm singing about make you reason ham say....
how I wan live this life,
And if I later geh money oo
I know one day I go leave this life...
If anno geh money ohh ohh
how I wan live this life,
And if I later geh money oo
I know one day I go leave this life...
why anno go run ham jeje ?
I ghats to run ham jee je ,
nah why I Dey run ham jeje ahh
I ghats run ham jee je jeje
cos ago reach there when I go reach there,
Cos ago pepper when I will pepper,
many young niqqars Dey wey I know ahh tan de ti jele ,
you want tell me say nah weytin God write for their path there ?
I ghats to reason where I'm coming from,
Where i dey go,towo ba ti show ,
We no sey money be the koko
But long life still the koko ,
No think ham far ti o ba sowo . But truth is bitter pass Jogbo Jogbo jogbo
We no sey money be the koko
But long life still the koko ,
No think ham far ti o ba sowo . But truth is bitter pass Jogbo