But No be everybody lo ma doloro l'aye
And if you face your problem Omo okan aye
Na hustle carry the boy bobo o sa nle
Owo tan fi ra loud ni l'aye ko rale
Dem say either you go hard or you go home
All work is for the money and for lifestyle
And anybody Wey no get the money
We living judging people killing people
Eni to mo ni lo tun nse ni
Omo alapata gan ti nje bogo oo
I no be jjc no be say I just come
Make you no reason me k'eyin malo jabo oo
Make I just give them vibes
Me I just give them vibes
Who you gon run to when the sun goes down
Who be your friend who be your brother
For this game brother dey kill each other
Dem no send you if you no fit spend raba
Make them pull it up to my aparte
Ohun toju mi ri enu ole so
Folake to fi mi pa lojosi lo je ki gbon