Many people don lost for the game
Ohun to ri lo nso ko kan aye
Say me I no mind look uche face
And steady pray for grace
Olorun dakun joor I dey wait
Shower my your blessings me I no wan fall oluwa jo o
Make dem no go see finish kaye mase ri mi tan o
Oh oh oh oh oh moya banuso
Oh oh oh oh oh moti banuso
I'm standing on my ten toes
Shower my your blessings me I no wan fall oluwa jo o
Make dem no go see finish kaye mase ri mi tan o
Oh oh oh oh oh moya banuso
Oh oh oh oh oh moti banuso