All I can do is all I can do my brother
If you see me with my cana
Walahi I can't reply your story
We don dey ball since '99
I dey do my things on God
I no follow anybody pattern
I no follow anybody matter
We don dey ball since '99
From Lagos to London jam my song
Eledumare please pick my call
And give me one kele to fine gaan
This gbedu go make me go wide world
From London to New York jam my song
Make everybody je Tungba yen lo
From Lagos to London jam my song
Eledumare please pick my call
And give me one kele to fine gaan
This gbedu go make me go wide world
From London to New York jam my song
Make everybody je Tungba yen lo
I can't stop praying cause I'm still chasing
You know the matter and am not lazy
If I go crazy e go be money
I dey my radar and I'm still waiting
I'll do good things till eternity
God show you mercy if you're still hating
Am the next big thing shaa
Plenty good good things to nbe lokan mi
Baba pin ire yen do do mi
And for my sins I'm sorry
So Many people think dem know my story
Both rainy days and stormy
But I keep my head up working
From Lagos to London jam my song
Eledumare please pick my call
And give me one kele to fine gaan
This gbedu go make me go wide world
From London to New York jam my song
Make everybody je Tungba yen lo
From Lagos to London jam my song
Eledumare please pick my call
And give me one kele to fine gaan
This gbedu go make me go wide world
From London to New York jam my song
Make everybody je Tungba yen lo