And many things that I want in life
So many times that I've sacrifice
K'olorun dakun Jowo s'anu wa
As I dey run am make I no fall down
But dem be waiting waiting on me o
Wan fe je kin sori kodo o
But if you don't know bout my story o
Wan fe je kin sori kodo o
So many shenking wey I no talk
And the blessings from Baba God
So many race wey I don run
If you like make you lock up
If i do am mehn I no sorry
Tell your guys make dem no dull me
I been praying praying for hit
Bless our heart and bless our soul o
But if you don't know bout my story o
Wan fe je kin sori kodo o
So many shenking wey I no talk
And the blessings from Baba God
So many race wey I don run