LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Tewo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
The drummer Boi
I no fit vex say you first me get
I do my best and I leave the rest
Oluwa dey my side and I no forget
Person wey no get helper suppose get sense
Dem go call you Idan if the money clear
Dem go say you dull if everywhere red
Dem go tell you say you no try for them o
Person wey no get helper suppose get sense
So my brother ro o
My brother ro ko to tewo
Cause aye soro o
Whenever you go dem go forget you o
Oh my brother ro o
My brother ro ko to tewo
Cause aye soro o
Whenever you go dem go forget you o
Onorme get money he dey flex him friends
Ogbagbe ile he forget himself
Onorme sise e dey cry for help o
Onorme gbagbe pe ola sinbe
Onorme know truth he no tell himself
He carry kele e dey sleep hotel
Onorme no guide again e no see hin friends
Even kele wey e dey carry sef dem no fit help
Onorme o ro o
Onorme o ro ko to tewo
Cause aye soro o
Whenever you go dem go forget you o
Oh my brother ro o
My brother ro ko to tewo
Cause aye soro o
Whenever you go dem go forget you o

WRITERS

Deji Israel

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None