You know how we doing yea yea
Eh eh ye ye baby consider
O baby girl what a feeling
And if I want you to give it to me
E jim money baby consider lelele
You no go regret baby consider
Don't you ever leave me no
Make you love me make you love me
Na you dey make my head dey scatter o
Make you give me all your loving ah eh
Make we marry make we born eh
With you I never feel alone eh
E jim money baby consider lelele
You no go regret my baby consider oh
Amaka give me all your love o
Make I be your doctor yoyoyo
I go love you I go love you go lo lo lo
I go follow you I go follow you go
And when you want I give it to you
Everything I give it to you eh
All my life I give it to you
Everything I give it to you
E jim money baby consider
You no go regret my baby consider
E jim money baby consider Ielele
You no go regret my baby consider