I would give you the love on top
I no Dey look your way ooo
They can’t understand me like Omah lay
Because if you price you pay
Them say Hotkid why them no Dey rate you
Why industry no Dey appreciate you
Why headies no Dey nominate you you
So many things wey dem talk wey no break you
Them say they show you love but na fake yo All this people steady underrate you!
I no Dey look your way ooo
They can’t understand me like Omah lay So Ma fe Jo Pami ooo
Because if you price you pay
WRITERS
Ayodele Basil, Kpambang Emediong, Moshood Adelola, Oyimadu Martins