I no Dey carry woman for head
I no Dey carry woman matter for head
I no Dey carry woman for head o no
I no Dey carry woman for head
I no Dey carry woman matter for head
I no Dey carry woman for head o no
Cos I Dey fear who no fear woman
Fear who no fear who no fear woman
Fear who no fear who no fear who no fear woman na. (Fear fear fear)
Cos I Dey fear who no fear woman
Fear who no fear who no fear woman
Fear who no fear who no fear who no fear woman na. (Fear fear fear)
Them wan dry water from my well
ch bad man just hold God well
But ch bad man just hold God well
Wetin them for don use my eye see
cnd my last name for come be pity
I leave school for Odoyewu
My whole family call me ewo