LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Oh no

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ye
You don tear my heart in two
But it's ok
I go live another day
But e dey pain
Wetin you want me make I do
Do you want me to beg you
Omo that one I no fit do na
If you're for me
You no go leave me o
Don't tell me sorry o
When you don't mean it o nah nah
If you're for me
You no go let me go no
Don't tell me sorry o
E no dey sweet me
Oh no
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no
E no dey sweet me o
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no
E no dey sweet me o
I no go bamiala for your love o (Your love o)
I get a lot of girl, they've been waiting so long now (Waiting waiting waiting)
They know say this my love they no fit price am (Price am)
So why I go dey die on top your matter (Matter)
When I fit 2 get another lover
Wey go do me better
For life o
If you're for me
You no go leave me o
Don't tell me sorry o
When you don't mean it o nah nah
If you're for me
You no go let me go no
Don't tell me sorry o
E no dey sweet me
Oh no
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no
E no dey sweet me o
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no
E no dey sweet me o
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no
E no dey sweet me o
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no
E no dey sweet me o

WRITERS

Kenechi Aniagolu

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None