Put your hands on my body
I know say my sin e fit plenty
I no go fit wait experiment oh
Problem Wey you cause for me
No retreat I no go gree oh
mellow down for your body oh
Problem Wey you cause for me
No retreat I no go gree oh
mellow down for your body oh
I know say e no go dey kpekelemesi
All the boys dem'ma ready
Problem Wey you cause for me
No retreat I no go gree oh
mellow down for your body oh
Problem Wey you cause for me
No retreat I no go gree oh
mellow down for your body oh