Na you wey make my life better
Na you no let them fall my hand
Shebi Na you dey make my light dey shine
When the world come asking Na you o
Na you dey always fight my battles
Na you dey let dem doors dey open
Shebi Na you no let dem jazz dey work
When the people ask me Na you o
In the midst of the troubles
Through the pain & the struggles
When I turn and there's no one
To receive all my praises
Na you wey show me Agape love
The kind love wey nobo-nobody gave before
Na you you you you you gave my life a meaning
When the people ask me Na you o!
Na you be the reason I write this song
To make sure say everybody know you saved this boy
Your warm embrace stays open wide
In the midst of the troubles
Through the pain & the struggles
When I turn and there's no one
To receive all my praises
There could never be another one like you
God is more than just a name or one title
Gentle as the wind but you thunder too
Situations come but then you come running right through for me
My right choice yet making the right choose for me
Order my steps selecting the right shoes for me
Going against me is foolery hommie cause my dad is the man of war
I'm serving a God who's for me!
Who's for me e pass who's coming against me
Goose bumps on my body for you whenever I pray
Who's been on the journey with me giving me grace
Na you you are my daddy na you giving me grace
In the midst of the troubles
Through the pain & the struggles
When I turn and there's no one
To receive all my praises
In the midst of the troubles
Through the pain & the struggles
When I turn and there's no one
To receive all my praises