If i catch you one na Boy
Can i have your Wishlist ?
Cuz I’ve been wanting to make
Something happen for this midnight.
“Dey for me, Adey for you
( Na you make i dey on top your matter)
“Dey for me, Adey for you
( Na you make i run kilometers O!
“Dey for me, Adey for you
( Na you make i run kilometers O!
“Dey for me, Adey for you
( Na you make i dey on top your matter)
“Dey for me, Adey for you
( Na you make i run kilometers..
“Dey for me, Adey for you
“Dey for me, Adey for you
“Dey for me, Adey for you
Girl i want to be the one
And if you break my heart
Tell me what you want I’ll do
Baby make i sing with you.
Cuz na you adey die for..
“Dey for me, Adey for you
( Na you make i dey on top your matter)
“Dey for me, Adey for you
( Na you make i run kilometers O!
“Dey for me, Adey for you
( Na you make i run kilometers O!
“Dey for me, Adey for you
( Na you make i dey on top your matter)
“Dey for me, Adey for you
( Na you make i run kilometers..
“Dey for me, Adey for you
“Dey for me, Adey for you
“Dey for me, Adey for you