The girlie bad bad gidigan ni o
She just dey burst my brain gidi gan ni o
She dey make me craze gidi gan ni
She just dey burst my brain gidi gan ni o
She dey make me craze gidi gan ni
I get bad guys for my yana
There money high pass mariwana
Everyday she dey come my place
Everyday she dey rock my day
Fade tell me say she love me oh
Infact she say she wan touch me oh
I give her what she want o
I give her what she need o
The girlie bad bad gidigan ni o
Your girlfriend say she wanna love me
She wanna love me love me love me
Your girlfriend say she wanna love me
The girlie bad bad gidigan ni o