LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Ojoro Album

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Sound
Cracker cracker cracker

Hold me please
If you leave e be like say I sick o
Hold me please
Baby don’t you ever ever leave o

Hold me please
If you leave e be like say I sick o
Hold me please
Baby don’t you ever ever leave o

Iwo ni mofe baby malo shey ojoro ojoro o
See the way you fine baby girl
malo shey ojoro ojoro o
Iwo ni mofe Baby malo shey ojoro ojoro o
See the way you fine baby girl
malo shey ojoro

Ah nitori o
Baby nitori o
O jabi tori o
Baby nitori o

Ah nitori o
Baby nitori o
O jabi tori o
Baby nitori o

Only your love baby o lo mi haha
This your love baby wolo yin
Stay with me don’t go far away
Only your love baby o lo mi

I be your energy
I be your remedy
I be your medicine
I be your energy

I be your energy
I give you everything
I be your medicine
I be your energy

I be your energy
I be your remedy
I be your medicine
I be your energy

I be your energy
I give you everything
I be your medicine
I be your energy

Hold me please
If you leave e be like say I sick o
Hold please
Baby don’t you ever ever leave o

Hold me please
If you leave
E be like say I sick o
Hold me please
Baby don’t you ever ever leave o

Iwo ni mofe baby malo shey ojoro ojoro o
See the way you fine baby girl
malo shey ojoro ojoro o
Iwo ni mofe baby malo shey ojoro ojoro o
See the way you fine baby girl
malo shey ojoro

Ah nitori o
Baby nitori o
O jabi tori o
Baby nitori o

Ah nitori o
Baby nitori o
O jabi tori o
Baby nitori o

Cracker cracker cracker
Sound
Focus Ramon

WRITERS

Ayodeji Plows, Prince Adeshina Joshua Aromolaran

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None