If you leave e be like say I sick o
Baby don’t you ever ever leave o
If you leave e be like say I sick o
Baby don’t you ever ever leave o
Baby malo shey ojoro ojoro oh
See the way you fine baby girl
See the way you fine baby girl
Only your love baby o lo mi
This your love baby wolo yin
Stay with me don’t go far away
Only your love baby o lo mi
If you leave e be like say I sick o
Baby don’t you ever ever leave o
If you leave e be like say I sick o
Baby don’t you ever ever leave o
See the way you fine baby girl
Baby girl malo shey ojoro
See the way you fine baby girl