LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Pemi Remix

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ayyy
Deshinor Leeleyi oo
Runtinz Badder Producer

If na to enter sea oo
I sabi swim da da
If na to fight for you o
I go slap soldier da da

Baby Jowo ma gba gbe o se
I no wan know the yawa
And if you need somebody to ride for you o
Dakun Pe Mi

Pe Mi Pe Mi Pe Mi
Ko Pe Mi Pe Mi Pe Mi Pe Mi
Ko Pe Mi Pe Mi Pe Mi Pe Mi
Ko Pe Mi Pe Mi Pe Mi Pe Mi
Ko PE Mi

Yo Yo Yo
I'm gonno do anything for you
I'm gonno do anything
I'm gonno do anything for you

Yo Yo Yo
I'm gonno do anything for you
I'm gonno do anything
I'm gonno do anything for you

Anywhere you go kajo ma lo
Anywhere you go kajo ma lo
Nibo lofe o kajo malo
San Marino kajo malo

Whyne it oo o
Whyne it oo
Baby take this money o yea
Whyne it oo o
Whyne it oo oo o
Baby take this money o yea

Money no dey I go borrow
Ka lo lo holiday for Toronto
Money no dey I go borrow
Ka lo lo holiday for Toronto

I do anything for you babe baby
Anything for you bae you you you
I buy everything for you bae
Ah anything for you baby

If na to enter sea oo
I sabi swim da da
If Na to fight for you o eh
I go slap soldier da da
Baby Jowo ma gba gbe o se
I no wan know the yawa
And if you need somebody to ride for you o
Dakun Pe Mi

Pe Mi Pe Mi Pe Mi
Ko Pe Mi Pe Mi Pe Mi Pe Mi
Ko Pe Mi Pe Mi Pe Mi Pe Mi
Ko Pe Mi Pe Mi Pe Mi Pe Mi
Ko Pe Mi

Yo Yo Yo
I'm gonno do anything for you
I'm gonno do anything
I'm gonno do anything for you

Yo Yo Yo
I'm gonno do anything for you
I'm gonno do anything
I'm gonno do anything for you

Yo Yo Yo
I'm gonno do anything for you
I'm gonno do anything
I'm gonno do anything for you

Yo Yo Yo
I'm gonno do anything for you
11m gonno do anything
I'm gonno do anything for you

Yo Yo Yo
I'm gonno do anything for you

WRITERS

Oluwadamilare Jubril Odunbaku, Prince Adeshina Joshua Aromolaran

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other