Destinking on this one men!
She gat me linked up nah your love i wan dey carry go
No matter how we dey, this your love me i wanna hold
You gat to tell me something or get it in my feelings
Take it down slowly, make dem nor go hear you
Loving you is risky your daddy too go greedy
Nor dey let another man con dey find you for house
Baba ima abalance, igho e re aza
Before dem go tell you say my battery don ran down
So i say whine am for zaddy
So i say whine am for zaddy
So i say whine am for zaddy
So i say whine am for zaddy
Omo this girl gat it bad with her fvcking bigger ass
Na she take dey confuse all the boys way dey for my house
See i don dey calculate and i need to concentrate were her house dey so that i can penetrate
God abeg hold cuz i wanna track her
Ready to spend all the cash for account nah
No matter what it takes bro, God dey my back oh
I hate that murder fucking shit cuz her father na soji
I stand at ease,but me am gonna get her
Come meet me gee, make you give me format
Me i nor dey loose guard cuz i gat the paper
Ego kudi anything you want snitch
I gat my goods on deck(ahh gat my goods on deck and am ready)
And am ready to spend it girl
Na your heart me i wan retain
I go use money spoil your brain oh
So i say whine am for zaddy
So i say whine am for zaddy
So i say whine am for zaddy
So i say whine am for zaddy
Na me be your zaddy nobody around you
See the way you do things be like you fit 2
Lahor lare see your body too go balance
Take you faraway, so your daddy nor go find out
Anywhere we go baby, e go be our hideout
I’ll take you round the world
Like you never been before
We go laugh and sing along like i’m feeling in your core baby hope you gat the fun
Gbefu there, see the niggas just dey chase yah
Eyes on you baby, you dey cuz disaster
See your body so bad, whine am like rihanna
Dance to my song so that i can hit the countdown
I gat my goods on deck(ahh gat my goods on deck and am ready)
And am ready to spend it girl
Na your heart me i wan retain
I go use money spoil your brain oh
So i say whine am for zaddy
So i say whine am for zaddy
So i say whine am for zaddy
So i say whine am for zaddy
Destinking on this one men!