I feel like shout hallelujah
Take my pain make me prosper
My people struggle get naira
Moving forward like 10 miles
Sha things go come bright
Pray ur son go come large
I nor look ur face when I running my race
Running my race when the accident came
I just want to say hallelujah
Anywhere me enter make my blessing come down hmmmm
When me wake for morning make my knees go down uhuhhh