LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Plenty

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Desto Gaffer
Believer….
Believer in the building
When she Say I’m changing, I’m changing my way
Making love feel crazy ah feeling insane
Make u go get ur money Ah You do it again
Make this music burst their brain
Are you feeling okay ?
Main actor Dey feel insane
Can you take the pain
Cuz d party Dey their burst brain
Na my dj Dey play
Do you want to take cococain?
Man nor fit complain
Sign contract for private plane
Plenty money go come again

This time na to gain
Make my money go fall like rain
Will this pills take the pain
So they ask how will I run the way
Political way
He be Destiny change
This how to survive the race
Keep running nonstoping
Keep the money keep coming
Call me for show u pay me
Oga De pay me my money
This one nor be movie
You nor funny you nor be bovie
The party getting in grovvy
20 men on duty For beauty
He be the way Dem tell me
If you lovein you falling
Foreign girl you lucky
But I go shock u like chucky
And I give you de doggy
Go Dey make you happy
Tell me here if you crappie
Or you take molly
I’m still out here for the best deal
Like man way Dey find virgin

When she Say I’m changing, I’m changing my way
Making love feel crazy ah feeling insane
Make u go get ur money Ah You do it again
Make this music burst their brain
Are you feeling okay ?
Main actor Dey feel insane
Can you take the pain
Cuz d party Dey their burst brain
Na my dj Dey play
Do you want to take cococain?
Man nor fit complain
Sign contract for private plane
Plenty money go come again

Plenty money go come again
Billion van on the way
When I’m teleporting
Branding I’m elevating
They with my mary Jane
Say Desto nor Dey reign
Like what did you say?
As blood Dey flow through your veins
Nor break my heart nor give me stain
As we Dey pop the bottle of champagne
Play my music all over Ukraine
Na there I Dey for Saturday Saturday
Make my money just Dey elevate elevate
Stack up to the ceiling
What you gonna tell me
Let my people see me?
Desto come and feel me
I’m just trying to get it
Get my money stacking
I’m so sorry no really one
Can stop me

When she Say I’m changing, I’m changing my way
Making love feel crazy ah feeling insane
Make u go get ur money Ah You do it again
Make this music burst their brain
Are you feeling okay ?
Main actor Dey feel insane
Can you take the pain
Cuz d party Dey their burst brain
Na my dj Dey play
Do you want to take cococain?
Man nor fit complain
Sign contract for private plane
Plenty money go come again
Plenty money go come again
Plenty money go come again
Plenty money go come again

WRITERS

Destiny Asazobor, Apostle beat

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Substance Use