Ye na my life I go live dada
My money on my mind no disturb me
I say moti sare sare sare sare sare sare
Omo moti sare sare sare sare sare sare
Make them no see me finish
Make them no hurt my feelings
Make them no see me finish
Make them no hurt my feelings
This kind vibe make them know
Bad pharaoh Oya let my people go oh
I say moti sare sare sare sare sare sare
Omo moti sare sare sare sare sare sare
Heaven is on earth my brother
Me and you we no get any qanter
I say no so e be i dey find my peace
Same time I Dey find money
No be forming normally oti ko mi
It’s always green on this side
Na my dream I go chase am
I say moti sare sare sare sare sare sare
Omo moti sare sare sare sare sare sare
I go put am for my truck and drive
Put am for my tuck and drive
I say na so e be I Dey find my peace Same
Same time I Dey find money