Never let dem talk weigh you down
What goes around comes around
Bartender give me another round
Never let dem talk weigh you down
I've got my eyes on the price
See as i carry this hustle for shoulder
Na you been dey cover me oh
Man Tire of the disturbance
I'm still a believer though
I'm not lucky I'm blessed
When it's all good say less
Blessed are those that thirst and hunger
Na the hustle dey my mind
From the people wey been dey hate us
Make our plus e no go minus oh
That I'm willing to sacrifice
See as i carry this hustle for shoulder
Na you been dey cover me oh
Man Tire of the disturbance
I'm still a believer though