I pray make God forgive us
See people wey no believe us
Whine your body,Kilimanjaro
Make i focus my lens on you
Na your body dey cause commotion
Bad man sef no be a novice
She just dey eye my Rolley, Lowkey
Make i focus my lens on you
This is massive baby oh (baby oh)
She won carry me dey play
This is massive baby oh(baby oh)
She won carry me dey play