Dance For me like you don take Colo
Shake body has I sing my solo
Omo o ni dodo where you dey make I chop your dodo
Bring your booty close baby make we collabo
I never rest since yesterday
Na so so party all the way
For my head this beat dey shagbana
SkillBeat don knack another one
You know say me and you don shayo
Anywhere you go girl I follow go Dami lo un
Wa bi na,fine fine baby wa bi na
Wa bi na,fine fine baby wa bi na
Wa bi na,fine fine baby wa bi na
Wa bi na,fine fine baby wa bi na
Shake it like that o(like that o)
I know one hear story o(hear story o)
For this party Omo we send nobody
Shayo galore Omo we pop till morning yeahh
Oh my sexy lady mo ni ko jo jo
Wa bi na fine fine baby wa bi na
Wa bi na,fine fine baby wa bi na
Wa bi na,fine fine baby wa bi na
Shake it like that o (like that o)
I know one hear story o (hear story o)
Oh my sexy lady mo ni ko jo