Brother I heard that you looking for me
Heard you calling on me e
But I Dey look for the money
Cuz na him Dey turn me on
You no I just can't get enough
Say na you wey Dey give me ginger all day anyways
That I want more and I can deny d fact
I fit fly go Tobago to get d money
Send me to Soweto, i must get this money
Brotherman make you get dough o yeah
Cuz dem no go send you when you gat no money
Ring Ring all day on my Telephone
Make I check if na money dey call on me
No go turn your back on me
I go accept the funds any currency
Want to dey follow money dey go o
Say man coming out with a biggie Ghana must go
Money dey pon my brain now
I know want no complain now
I fit fly go Tobago to get the money
Send me to Soweto, I must get dis money
Brotherman make we get dough o yeah
Cuz dem no go send you when you gat no money
Yeah On me, let the muller fall me
Rain on me, spray on me yeah oo
Brother I heard that you looking for me
Heard you calling on me e
But I Dey look for the money