LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Amen

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Plenty blessings come my way eh eh
No be today e don tey we dey work and pray eh
Upon all the struggle some people say we no go ball o
Oluwa shake their legs o
Ayakata make dem fall o
247 for my keyboard I dey play do re mi
No time to waste at all o
Brother time na money
Continue to dey hustle cos Olowo laiye mo
Nobody wan know your struggles
Nobody wan hear story
But when e sure for you
All of dem go dey gum body

This year e go sure for you (Amen Amen)
Your maga go pay this year (Amen Amen)
Better go dey come your way (Amen Amen)
Your bank alert Na this year (Amen Amen)
This year e go sure for you (Amen Amen)
Your maga go pay this year (Amen Amen)
Better go dey come your way (Amen Amen)
Your bank alert Na this year (Amen Amen)

Listen up every hustler's got a pay day
Pray for your own brother instead of hating
Believe in yourself and never trust nobody
You say dem say
Ori mi gbe mi leke
Ori mi ba mi sẹ
Sílekun ọla mi
Oluwa open my way because
I wan live la vida loca
Spending this money las las when we hammer
And anybody go fit to make am
So never look down on a fellow brother
No be mistake if the boy dey cruise in a Benz o
Oluwa pick my call make you run am for dem boiz o
Tori Aiye felele ni mo fe
Alafia ni mo fe
Aiye felele ni mo fe
Owo nla ọ ni mo fe

This year e go sure for you (Amen Amen)
Your maga go pay this year (Amen Amen)
Better go dey come your way (Amen Amen)
Your bank alert Na this year (Amen Amen)
This year e go sure for you (Amen Amen)
Your maga go pay this year (Amen Amen)
Better go dey come your way (Amen Amen)
Your bank alert Na this year (Amen Amen)
Aiye felele ni mo fe
Alafia ni mo fe
Aiye felele ni mo fe
Owo nla ọ ni mo fe

WRITERS

David Otaru

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion