LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Money Is Coming

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Grrrr
Bow bow
Rose fi di gyal dem

(First verse )

And you know my style is heavenly
And my swag is Definite
Everyday na money wey me just dey chase
Champion man ah heavy weight
Even in the good and raining days
Man still dey pray for better days
You know say even when nobody deyyyy
Only me and my Cana deyyy
Propeller propeller
Spin round the block like a propeller
Only Jah Jah be my don dada
Grace cover me like a umbrella (like a umbrella)
See am here again
Dem dey feel am and they can’t pretend
No go dey look me like a small pikin
Since a long time say we no be mate (yeah we no be mate)
instant money coming come in
Plenty Money coming come in
Holy water for my body
Money plenty pocket nor go empty
instant money coming come in
Plenty Money coming come in
Holy water for my body
Money plenty pocket nor go empty
Chasing the bag since 17
When man burst with 7 whips
Ladies wanna offer hip
Monica wan have ma kids
Ladies freaking pretend
Desto came with few friends
Balling boys all year
Money long nor fear
Gone ah the days when we used to suffer
Amma go getter
pace setter
Now my life sweeter than bread butter
Stack up the paper Mo chedda
Amma stack up this paper for my sons and daughters
Hustle for the bag inna any weather
Moving clever like a ninja
Getting this pounds and dollars not cefa

WRITERS

ASAZOBOR DESTINY, Specta

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion