LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Amen

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Mavin

Na na na na na na na eh eh eh eh
Na na na na na na na eh eh eh eh

Now i see dem dey bad mouth me
Dem dey plan for me but e no go work o
Anywhere dem dey set dem trap
Dem no go see me dem no go see me
Dem wan spoil my afro beat
With dem jazz o e no go work o
Dem dey pursue me wherever i go
Na their fuel go finish dem no go see me

Now i see dem dey bad mouth me
Dem dey plan for me but e no go work o
Anywhere dem dey set dem trap
Dem no go see me dem no go see me
Dem wan spoil my afro beat
With dem jazz o e no go work o
Dem dey pursue me wherever i go
Na their fuel go finish dem no go see me

Oya say Amin Amen
O lord have mercy
Make di debble dem free me eh
Bad belle dem plenty eh
But dem no go see me ehn ehn

O lord have mercy eh
Make di debble dem free me eh
Bad belle dem plenty eh
But dem no go see me ehn ehn

If i wan go left make i go left
Oya leave my leg make i go left
If i wan go right make i go right
Make you free my leg make i go right
If i wan enjoy make i enjoy
Shebi na my life i dey live eh
Akoba adaba olorun ma j'a see

Dem dey bad mouth me
Dem dey plan for me but e no go work o
Anywhere dem dey set dem trap
Dem no go see me dem no go see me
Dem wan spoil my afro beat
With dem jazz o e no go work o
Dem dey pursue me wherever i go
Na their fuel go finish dem no go see me

Now i see dem dey bad mouth me
Dem dey plan for me but e no go work
Anywhere dem dey set dem trap
Dem no go see me dem no go see me
Dem wan spoil my afro beat
With dem jazz o e no go work
Dem dey pursue me wherever i go
Na their fuel go finish dem no go see me

Oya say Amin Amen
Walai Talai Alhamdulilah
Enemies why
Dem want make i pai
I come for the line
Dey wan scatter the line
Dem go talk talk talk
Make dem talk as dey like

Dey want my demise
But na dem go be mice
I am designed to dey win one time
Omo no time no time no time o
One time is all i need

If i wan go left make i go left
Oya leave my leg make i go left
If i wan go right make i go right
Make you free my leg make i go right
If i wan enjoy make i enjoy
Shebi na my life i dey live eh
Akoba adaba olorun ma j'a see

Dem dey bad mouth me
Dem dey plan for me but e no go work
Anywhere dem dey set dem trap
Dem no go see me dem no go see me
Dem wan spoil my afro beat
With dem jazz o e no go work
Dem dey pursue me wherever i go
Na their fuel go finish dem no go see me

Now i see dem dey bad mouth me
Dem dey plan for me but e no go work
Anywhere dem dey set dem trap
Dem no go see me dem no go see me
Dem wan spoil my afro beat
With dem jazz o e no go work
Dem dey pursue me wherever i go
Na their fuel go finish dem no go see me
oya say Amin
Amen Amen Amen

PUBLISHERS

Lyrics © Universal Music Publishing Group

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language