Never never ever gonna let you go
I dey fo for you biggy body
Baby wa j'eka j'oma naughty
Baby girl what's tha name?
She tell me say na Halima
I dey fo for your biggy body
Oh baby girl let me touchy that your biggy body naaa
Pretty lady j'eka ri ra wa
I dey fo for your back side
When I see your bakasi, I gbera
I dey do like say me I be innocent
I too like yannsh me I no dey send
No dey do sugar daddy, dey r'ora
Baby girl what's your name?
She tell me say na Halima
I dey fo for your biggy body
Oh baby girl let me touchy that your biggy body na, yeah