The way you Dey shake it mad
Baby girl I like your style ya'
Come into my room come whine
Baby girl I gbadun your Konto
Make you pass me the lighter
Girlie o trust me I no Dey lie
Believe me girl no Dey doubt me
The way you Dey whine it mad
Baby girl I gbadun your Konto
Come no Dey loud wagba kondo
I be loni kin'ti ba e jor
I be loni kin'ti ba e jor