I can spend you money, to show I'm loyal
I can trip you out to lavida loca
I can take you home to papa mi
I'll take you home to mama mi
Na your hand e dey, if you go chop my money
Na your hand e dey, if you go born my baby (honey)
Na your hand e dey, if you go be my honey ni
If you go be my wifey ooo
I promise to make you cum
The tat for your backside
No be player you dey play
Shawty, look into my eyes, don't fail me
I'm gonna give it to you daily
You shine like a rising sun
Shade, look into my eyes, don't fail me
I'm gonna give it to you daily
You shine like a rising sun
I can spend you money, to show I'm loyal
I can trip you out to lavida loca
I can take you home to papa mi
I'll take you home to mama mi
Na your hand e dey, if you go chop my money
Na your hand e dey, if you go born my baby (honey)
Na your hand e dey, if you go be my honey ni
If you go be my wifey ooo
Baby that your figure eight lately
Make me wan dey contemplate dating
Girl I no dey underrate your beauty
Tell them one man down, dey choke o
I say for your love, I dey choke ooo