Oma ma ma omapkanu ah iya a o o o
When I look at you orimi ma wu
I no be player I no go play you for a fool
I know you single you dey available
And I see perfections in your imperfections
You're my drug the cure to my infections
Your obsession dey tension my pressure
If you be sojo I stand attention
And it's all for you ama be your sun
Ama shine for you uh uh uh
Osupa maa tan lale for you for you for you
For you for you for you sege lege
Dege lege or you for you for you
Deincanate for toro for you for you for you
Enh enh ehn for toro for you for you for you
And I will never let you go oh
I never fake I love you all the way all the way
Smiling on the phone for no reason
Smiling on the phone for no reason
Stand attention oh oh oh oh
And it's all for you ama be your sun
Ama shine for you uh uh uh
Osupa maa tan lale for you for you for you
For you for you for you sege lege
Dege lege or you for you for you
Deincanate for toro for you for you for you
Enh enh ehn for toro for you for you for you
Deincanate for toro for you for you for you dege lege
Dege lege for you for you for you
Deincanate for toro for you for you for you dege lege
Dege lege for you for you for you
I no be player I no go play you for a fool but based on one or two
Make I call you boo I know you single you dey available