I no go fit to comport oh
Odoyewu meh guan guan (Be quick)
Make i chop from your pot oh lele
Girl i fit to die for your matter
Na you dey for my head oh
Girl, I can never be sick of you
Nobody fit to fine like you odoo oh
You tiff my heart dey go oh girl
My baby na tiff na Barawo
Nobody fit to fine like you odoo oh
You tiff my heart dey go oh girl
Girl I don't roll like (no way)
Girl I don't move like that (at all)
You know I believe you yeah yeah (re)
So why I go fall your hand
I just can't forget the plan
Girl, I don't roll like that.
Nobody fit to fine like you odoo oh
You tiff my heart dey go oh girl
My baby na tiff na Barawo
Nobody fit to fine like you odoo oh (odoo)
You tiff my heart dey go oh girl (odoo)
Girl, I'm feeling your vibe
Anytime, Girl just mention girl.