LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Blessed

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Told Alhaja wait for me
Through dark days just pray for me
Cos this thing e Dey my body
Make today just favor me

Girls wan chop me on the low,
make I no go cast ,
I dey cast & bind ,
ema fejo PAMI o,
if u wan Dey gossip no Dey buzz my line,
I stay chasing money o,
i be artist wey dey grind like 9-5 ,
naija o de le pami o ,
no Matter situa I go chop my life!

I’m really blessed I know,
won pe mi ni Omologo,
ohun mi dun bi moelogo ,
oo oo,,,
I’m really blessed I know ,
awon bobo o fi mi sere ,
aWon baby fe bami sere ,
uhn uhn

E no suppose matter
Where you come from
You suppose stand on your fit
And shake your body
E no suppose matter
Where you come from
You suppose stand on your fit
And shake your body
Shake your body
Shake your body
Ouuuhhh
Shake your bodii

Ogbe!
Iyoooo !!
The boy jikwa lantern, samba
Mmili di na tanker
Real pounds obulo counter
The vibe dey enter
Dj pass me the ganja
I came with the bag ka Santa
Kwulu oto! Attention!
Oku’m jikwa abia bu high tension!
BTC, Confirmation!
Emegom afufu n’ubiam suspension
Baccwood carry kush
I Dey wake and bake
Rambo sharp shooter by wait and take
Give me the money in cash, odi’m osiso
Surugede surugede bukwanu egwu mmuo
Umu Nwoke gba gbalunum egwu (EGWU!!!)
Umu nwanyi gba gbalunum egwu (EGWU!!!)
Okwa Chukwu nedu m, tank m julu eju
Ebe I ga-afum kita bu n’elu, elu!

OGBE!!!


I’m really blessed I know,
won pe mi ni Omologo,
ohun mi dun bi moelogo ,
oo oo,,,
I’m really blessed I know ,
awon bobo o fi mi sere ,
aWon baby fe bami sere ,
uhn uhn

E no suppose matter
Where you come from
You suppose stand on your fit
And shake your body
E no suppose matter
Where you come from
You suppose stand on your fit
And shake your body
Shake your body
Shake your body
Ouuuhhh
Shake your bodii

WRITERS

JEREMIAH CHUKWUEBUKA ANI, UDOKA OKU, CHIBUIKE CHIDERA OKU

PUBLISHERS

Lyrics © Vydia, Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence