We're best friends like friends should be
And a kiss from me to you
Wont you say you love me too
We're best friends like friends should be
And a kiss from me to you
Wont you say you love me too
Light up my world like faraday
Shey you no go run when sapa dey
Grind nonstop till the raba dey
Na im i wan dey (Anhhhhh)
Skin so sweet like vitamin C
Take you to overseas (yeeeaahhh)
We outside till half past six
High me like hennessy (yeeeaahhh)
I'll eat you up like a nachos(nacho)
Bicycle kick like garnacho(nacho)
Lets take off eyan huncho
Spending money like im pablo(pablo)
Take you anywhere you wan go(where you wan go)
Why you wan put me for corner
Me i no foh cause i dey with my niggas oo
Me i no foh come chop the banana
We're best friends like friends should be
And a kiss from me to you
Wont you say you love me too
We're best friends like friends should be
And a kiss from me to you
Wont you say you love me too
I'm on ice, am looking nice
What your type, tell me what you like
Why you spy, why you con Dey lie
I know you feel the vibe and I know you feel the swag
Now am spinning in Bentley
Now am spinning in Bentley
Sabi boys wey no dey play
No need fear cos money dey
Am balling just like kante
Money dey wey just dey waste
Problems Dey we solve the case
Life no hard it's just a phase
We we step we burst the place
Its a viral shit out here baby (haa)
Tiny virgo i see you out there baby
Nkwa smith! Nack that beat.