Huh DJ Big N when you’re big you’re big abeg
Erima fine Erima dance make you take my money
Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
Erima carry body Erima get body eh
Na you be the winner no be joke oh
Omo na true I dey talk no Pinokio
Na you be the spice Ajino moto
Oya pose oh for the photo
Anywhere you wanna go we can go to
Give you that good good loving wey you want oh
No need for Uber take my motor
I go dey do you like say na you win the lotto
Your ex boyfriend sef he go dey regret
Bad belle people dey go wan make we dey vex
Na that time dey go wan dey play you my cassette
Make we bet oya make we bet
I go buy you house oh you don’t need to let
I don’t need a puppy baby you go be my pet
Mmmmh ah na you be the best
Erima fine Erima dance make you take my money
Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
Erima carry body erima get body eh
Right now I don dey maya for your matter
Erima I don dey craze for your matter
See the things wey you do dey make me craze
See the love I get for you baby girl will never fade
Say baby girl go down down down
My baby girl go down down down
My true love I don find now now
And we will never go down down down
To my music she can do this in condo
She dey feel am inside am gan ni
She dey feel am inside am gan ni
She dey feel am inside am
Say the music make I dance azonto
She dey feel am inside am goni
Erima fine Erima dance make you take my money
Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
Erima carry body erima get body eh
O girl you fine o girl you classy
Other girls wey wan try make them fashy
Baby don’t leave me hanging
O girl you fine o girl you classy
Other girls wey wan try make them fashy
Baby don’t leave me hanging
Erima fine Erima dance make you take my money
Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
Erima carry body Erima get body eh
Erima fine Erima dance make you take my money
Erima Erima beautiful Erima fine goni goni eh
Una dey feel dey feel this one abi