Wey dey make me dey wan dey shamanya o
Wey dey scatter my head you jumarama o
E dey make me dey wan dey kpalanga o
E dey chook me for body o
Ogologoma Ogologoma yea o
Ogologoma Ogologoma yea o
My girl I dey knock for your door
Girl I dey knock for your door
I want to give you my love
My girl I dey knock for your door
Shey you go open your door
You dey make me dey nor nor nor
This one wey you do me makwana mommy o
Oroma do me things wey she know say me I go like to do
Oroma do me things wey she know say me I go like to do
Ogologoma Ogologoma yea o
Ogologoma Ogologoma yea o
This one wey you do me makwana mommy o
Oroma do me things wey she know say me I go like to do
Oh Erima no go o, no go o
Oroma do me things wey she know say me I go like to do
Wey dey make me dey wan dey shamanya o
Wey dey scatter my head jumarama o
Wey dey make me dey wan dey kpalanga o
E dey chook me for body o
Ogologoma Ogologoma yea o
Ogologoma Ogologoma yea o
I got Remyboy in the building
I go by the name DJ Big N
When you're big you're big abeg