Dj Frizzy (put that shit on stereo)
Sexy ladies I got the all stars
She tell me say na you, me under the sheets let's get it kicking already
Kí n má lọ ṣọmọlọ́mọ lọ́mọ lọ́mọ pa, I no dey like wahala
Ọlọ́run gbọ́, satìn gbọ́, I be fine boy me o like ẹjọ
Shawty say use me, slut me out like stupid
(I don't wanna I don't wanna)
Ikebe Ikebe Ikebe vibrate
This your body causing migraine
Súnmọ́ mi make you cooperate o
Ikebe Ikebe Ikebe vibrate o
This your body causing migraine
Súnmọ́ mi make you cooperate o
Yéwándé oh my baby where you dey
Ṣé na me you wan dey play ahh
Jó kí n jó ohh my lady jó kí n jó
Ṣé na me you wan dey play ahh
I don dey mezebu for this kélé o
I don dey mezebu for this kélé o
Only thing I want is Mula
But if I see babe I go like wet her center (Center)
Even if na Medusa, na to close eye
Make she allow make I enter (Enter)
Baby wey no too dey kala na wetin I dey find
Mama me no be your brother (Brother)
I like make e dey in order you sef go like
Day and night gbà kiní kó tó sùn
I know that you like the way that I do
O de ni need kó ma ṣe bẹ́yẹn kó ma ti jù
Hello, baby girl má lọ rọ jú
Na one time, I call if I wanna do
There’s no time, money go follow you go
Make we no stress am, you know as e dey go
Ikebe Ikebe Ikebe vibrate o
This your body causing migraine
Súnmọ́ mi make you cooperate o
Ikebe Ikebe Ikebe vibrate o
This your body causing migraine
Súnmọ́ mi make you cooperate o
Lálẹ́ yìí mo má ṣá ọmọ mọ́’ẹ̀jẹ̀
Person pikin even kàn pé mẹ́rin (Mẹ́rin)
La La Do Do Mi Mi she be screaming high
From the center to the middle she dey gimme joy, gimme joy
On a sensima back shot papapapa kó ma rò bítí clap talk
And I no go ever do with the cap talk
Do me I do you man no go vex chaise talk
Fine girls wey get big bunda with a small nipnip, na my type leave the slim talk
Many kélé wey dey queue for my TikTok maybe na the reason why dem dey ban me for TikTok
Ikebe Ikebe Ikebe vibrate o
This your body causing migraine
Súnmọ́ mi make you cooperate o
Ikebe Ikebe Ikebe vibrate o
This your body causing migraine
Súnmọ́ mi make you cooperate o