Have been looking on my boo
You no your body wanna turn man to a fool
She say my things dey making her cool
I guess she ready count spell on me e
Your body confused my thinking e
You know, shey you, you get
You know, shey you hm hm hm
You know, shey you, you get
You know, shey you hm hm hm
I'm in love, you no I'm in love
You know me i really no go lie for your
You no me I really loving your
Your body wanna make me crazy yoh
You be oxygen I breath I knew
I will never gonna hurt you my baby girl eh ah huha
Dancing for me baby wanna do me that thing
Give it to me baby checkin your body
I will never gonna hurt my loving girl
You know, shey you, you get
You know, shey you hm hm hm
You know, shey you, you get
You know, shey you hm hm hm