All my guys dem dey find am
But na me go sign am ooh yeah
Steady for my mind like habit
But I still dey form like I no mad
Small waist with the big yansh
You go make a rich man dance
Why you dey look me like that
Then you turn it quickly turn it, turn it
Na your matter go dey my CD
Oya go down, bring it up make we gbe body
I fit spend my last just to solve am
Na your name we go toast for the compound chei
We go flex from Lagos to Tamale ya
We go give am small clip for the cinema haha
Na so you dey yarn every girl
Na only you rock my world
But you know say your body na wealth
Then you turn it quickly turn it, turn it
Na your matter go dey my CD
Oya go down, bring it up make we gbe body
Who dey here wey no like enjoyment who dey there
Raise your hand make we do assignment
Twist that waist like say you get password
I say Na who bad you say We bad
Then you turn it quickly turn it, turn it
Na your matter go dey my CD
Oya go down, bring it up make we gbe body